My people,
Una fit tell me weytin these our presidents get in common with each other. I want check weather una dey see weytin I dey see.
Like
Comment
35 Comments
Comments
Seraphine Mbanefo Nwankwo All old ugly faced men
Prince Shadrach Uchemefune ah don see wetin u dey see 4rm d nose 2d mouth..
Abdul Ibn N Adamu Don't be selective Charley. I dey respect u welwel.
Daniel Onuzulike GN while in office
Felix Canice Chinonso They don't go out with their wives
Okolo Obumnemenwa Geepee Tank Kickers Association. If only Area Father will understand.
Christie Nkiruka Obowo Finest Military background and they all share same religion and region.
Emmanuel Ejike 1 all North. 2 all Islam 3 all Men 4 may happen (****) I see no 4 walla
LikeReply111 hrsEdited
Umar Audu The cheek lines on the face
LikeReply1Yesterday at 3:13pmEdited
Wisdom Iheanyichukwu Johnbosco No be my mouth u go hear am
Biemce Brume Death certain to all...but death in office not certain to all but Bokohari... Kiss
Festus Alu They are all Funalis
Oz Odubu They all died as a seating Nigeria President....
Solomon Oluharaotu Big bros, I see am well well. But them no dey talk am. Na only Chukwu Abiama, The only God go answer am correct.
Freeman Solomon Bad wives and bad health
Oliwaa Vistar Na death
Nwapa Osita Oga Charlie boy, there is a limit to everything. I remember u advocating for change early 2015, now I hope u understand why pple where talking abt 1983 during d election.
YinksFat GudguyzEnt Let's pray for our president not mock wat ever illness he may or may not have, death and illnesses inevitable to all, so pray for our President, he is the sitting head of state
YinksFat GudguyzEnt Not saying we should criticise but let's do it constructively
Samuel Edibo Dem no dey smile
James Obinna The don't laugh
Mmadueke Nkemdirim They all married beautiful wife
Omede Mko All from Kat sinatra state.
LikeReply123 hrs
Olayinka Fagbuaro Starts with Hmmmmm the fourth apapet......
LikeReply19 hrs
Prince Adedayo Temitope Oduyemi The cheek lines on there face
LikeReply19 hrs
Johnny Ebipams You do this one ooooo. Area!
LikeReply10 hrsEdited
LikeReply12 hrs
Charles Oputa Haba my guys, una never figure out how water enter coconut.
LikeReply211 hrs
Eyo Efiokoho Etim Same Nose
LikeReply10 hrs
LikeReply19 hrs
Tony Ubah Area fada I don reason taya I no still see wetin you dey talk, but na wa for ppl answers sha question dey na anoda thing dem dey talk. Some people no dey see pass their nose sha. Twale Area fada
LikeReply17 hrs
Ogbu Emeka Christian They all die in office
LikeReply6 hrs
Eyo Efiokoho Etim

Write a reply...
Patricks Oche Jaytricks None of them smile at all
LikeReply43 mins
Eyo Efiokoho Etim
Write a comment...